Video + Audio + Lyrics: Kizz Daniel – Jaho

Video + Audio + Lyrics: Kizz Daniel – Jaho Lyrics Mp4 /Mp3 Download

Kizz Daniel continues to serve hit after hit year in, year out. He starts the year with the music video for his last single in 2019, “Jaho

Download Mp3 

Watch and Enjoy!

Lyrics

[Intro]
Vado
DJ Coublon
Krrii
Jaho jaho
Jaho jaho

[Verse 1]
You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are

[Pre-Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo Oluwa lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Gbemi di de o
Gbemi di de de de

[Verse 2]
If you talk, you must to do
And when you lie, you know the truth
You better know who you are
You better know who you are

When dem say you don dey hold o
Brother keep am on a low
No let anybody know
Na money go give you fake sweetheart

[Pre Chorus]

Oro e lowo
Oro e lowo Oluwa lo wa
Oro mi lowo o
Oro mi lowo Oluwa lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus/Outro]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Gbemi di de o
Gbemi di de de de
(Se dada, Halleluyah… lo gba o)
Jaho jaho
Jaho jaho o

Na me dey mix and master

Join Our Telegram For Latest Update

 

Do you find Tune9javibes useful? Click here to give us five stars rating!

Hottest Artists

No Artist. Create One.

You May Like

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*


                                                                                                                                                                                                            
Verified by MonsterInsights